LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sulo Dance

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Make you pullover do the sulo dance
Make you pull over do the sulo dance

Too many girls I see you're the best I've seen
Dey blow me like mike tyson, I give you 10 10 10 for your bakasi ooo
No dey reason odor no be that kind thing
I've been before buju benson
Give it to me kpekelemesi o

Oh baby make you pullover do the sulo dance o eh
Make you pullover do the sulo dance o eh

Pullover sulo dance , pull over do the sulo dance

For my government you be senator
For the ship wey we dey I be commodore
If you want the money you can have it all
Don't mind anything wey dem say at all
Omo you bad
The guys wan do you hmmm, because you get bum bum bum
They wan rough handle you

WRITERS

Ayomide Ajayi

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share

See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None