Ekoko ataremise treat her right
koro gha peide o egg dei akere tight
Ah miyen kirikpo bra kongha gbolokumo dooh tai
Be her Guardian her father and her Mr right
Shey you know eroyoawou ekiyor gen
Amiyan bo balagha hmm angose kemedein
I don't brag with my bae I always let her win
I said dozen she said twelve Ekere winime
With the way I take pamper her she say i no pet
Eba mana ne aman heys enetebe tiyem
Two seconds she leaves the next minute she's here
This relationship we sink here
You see this love mehn I go nowhere
If dem like make Dem talk omo we die here
In all weather ill be by your side
Even when you go wrong I'ma treat you right
See her friends and her family dem try break us
Hmmm mtcheew dem never know wetin tie us
No be juju we just mean a lot us
Beyonce and J na so dem suppose picture us
Yeah na we be best friends
anywhere wey you see my bae check well
No be say our love too dey perfect no
No be say na money make her dey here so
Sometimes we do fight and we quarrel wo
Sometimes when I cheat she go catch me yo
Eyorotubou your type is rare
This relationship go sink here
You see this love mehn I go nowhere
If dem like make Dem talk omo we die here
In all weather ill be by your side
Even when you go wrong I'ma treat you right