LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

MAYA (feat. PERRY COLE)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
See this matter don pass my health
Strong guy like me, no fit chop for your matter
All she wanted was the fame and the wealth
Even my doctor don cut my dada

I don Maya
I don jogodo
You play me kofu panda Oo
I don Maya o
Baby I don jogodo

Never knew I will fall this deeply in love
Omo to shon gat me going crazy in love
Gave you all you wanted cause you light up my world
O no why you later come set me up

I don jogodo o
You play me kofu panda o
I don't Maya o

Baby I don jogodo o
I don Maya
You play me kofu panda o
I don Maya o

Baby I don maya o
I don jogodo o
You play me kofu panda o
Baby I don Maya o

I don jogodo Oo
Kofu panda
Baby I don Maya
I don jogodo o
You play me kofu panda

Shoddy na me love you at my own risk
My love is genuine if you notice
Shey na why you dey savage me

Let me know if you dey manage me
Now I smoke and sip some liquor
Ringing your phone but you no pick up
You never cared like you did before

Baby jorwor or make I give up
If I have to sacrifice I'm all for it
Shoddy no make we wait for this
I will pull up for you if you call on me
I'm all for you are you all for me

I don Maya o
I don jogodo o
You play me kofu panda Oo

Baby I don Maya Oo
I don jogodo o
I don't Maya o
Play me kofu panda

Baby I don Maya o
I don maya
I don't jogodo o
You play me kofu panda Oo

Baby I don Maya o
I don't jogodo o
You play me kofu panda o
Baby I don Maya o

Baby I don Maya o
I don maya
Ooo
Hmm hmm

WRITERS

OLOLADE OLATUNDE

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence