Girl this your body bad I never see
I take you lagos down to over sea
You give me loving wey I no believe
My cinderella malo koba mi
Girl this your body bad I never see
I take you lagos down to oversea
You give me loving wey I no believe
My cinderella malo koba mi
Ileke koma gbon koma gbon
Ileke koma gbon koma gbon
Ileke koma gbon koma gbon
Ileke koma gbon koma gbon
All i want is you coming close to me
Girl make your body sleep next to me
Anytime you need make you call on me
I go be your romeo you go be my Julie
Say you give me love wey dey cool me down
If them tempa you I go run them down
Give you gat the vibe so me get the sound
Bad energy no fit pull me down
Girl this your body bad I never see
I take you lagos down to over sea
You give me loving wey I no believe
My cinderella malo koba mi
Girl this your body bad I never see
I take you lagos down to oversea
You give me loving wey I no believe
My cinderella malo koba mi
Ileke koma gbon koma gbon
Ileke koma gbon koma gbon
Ileke koma gbon koma gbon
Ileke koma gbon koma gbon
Wine up your body make you run them show
I be the television wey them watching
I've been given them good vibes steady
Number one for the girls them daddy
My chargie where you wanna go
Baby never ever ever let my battery low
All night I've been looking for you
Girl you be the fever wey I sing before
Girl this your body bad I never see
I take you lagos down to over sea
You give me loving wey I no believe
My cinderella malo koba mi
Girl this your body bad I never see
I take you lagos down to oversea
You give me loving wey I no believe
My cinderella malo koba mi
Ileke koma gbon koma gbon
Ileke koma gbon koma gbon
Ileke koma gbon koma gbon
Ileke koma gbon koma gbon