LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Balance Remix

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Everyday is a time to comot the hustle to find fina o fina o
My dreams don dey turn to nightmares
I'm feelin' the crack in my heart
Inner o inner o (inner o)

But if I close my eyes suck in the pains
I fit to sustain
Sharpally me realise I'll get up and go
Leave bench for migraine

Eh oh,
Consider Consider o
I fit fake a smile with snap filter
I just dey fantasise my Zanzibar
Need sign of hope not sine theta

Eh oh,
Consider Consider o
Peace of mind please stalk me
I'm a broken puzzle Lord please solve me
Life don too deny me like Simon Peter hater o

For the sake of peace of my mind
Save all of my dreams for night
I believe say Jesus Christ
Get all my billions up high
Me just wanna shaye and dance
Comot all my worries from mind
This life wey no balance sometimes
We only fit live once and die

Very many plenty things dey do me
I no fit count (I can’t count)
E get as e be
But I swear I don try my best (no no no)

Always find money but remember to smile
Life difficult e no fit to hard
Scream .... this little shall pass
No competiti e go better with time
Work a little then play so hard
And if e no good na bad e bad
Na things wey little dey matter pass
Embrace the good times and wahala

For the sake of peace of my mind
Save all of my dreams for night
I believe say Jesus Christ
Get all my billions up high
Me just wanna shaye and dance
Comot all my worries for mind
This life wey no balance sometimes
We only fit live once and die

(For the sake of peace of my mind
Save all of my dreams for night
I believe say Jesus Christ
Get all my billions up high)

Me just wanna shaye and dance
Comot all my worries for mind
This life wey no balance sometimes
We only fit live once and die

Madboy
JYC

WRITERS

Jesse Daga, Uchenna Christian Orji

PUBLISHERS

Lyrics © Lordmoon

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Coarse Language