LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bro

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Bro

No dey tell me about your boyfriends
Cause I know what that shit means
Make you give me small space
Give me small chance
E don tey since I catch feelings

Mad boy

I no mind if I go be the next guy you conquer
I no mind if this feeling
I’m feeling sef na one side
I no mind friend zone don dey see the symptoms and signs
I know say you bad
Fine girl with that thick thighs

Serial cruiser (eh)
Master user
Tell me say you love me
I fit think about am two times
No be say I no go still fall
Cause kai kai bitter
The truth sef bitter
But your hips no lie

You only get one problem
E get wetin you dey talk
Wey my heart just no fit take
No be the heartbreak I dey fear
Cause breakfast na sure thing but my heart pieces

You only get one problem
E get wetin you dey talk
Wey my heart just no fit take (wey my heart just no fit take)
No be the heartbreak I dey fear
Cause breakfast na sure thing but my heart pieces

Girl I say don’t call me your bro
E better make you tell me you no love me
And leave me and I let you go
Say don’t call me your bro
And all the things wey you dey
Talk about me in my place
Ko necessary oh

Girl I say don’t call me your bro
E better make you tell me you no love me
And leave me and I let you go
Say don’t call me your bro
And all the things wey you dey
Talk about me in my place
Ko necessary oh

I should have let you known before now
I’m not the one for you (for you)
I am not the girl for you
You want me but I want another man (me I want another man)

But if you need yourself a shoulder to lean on call me (call me)
I’ll be right there for you
I want you and I still want the other men (me I want the other men)

And you know deep down down
This loving you are wanting I no get time for
I don’t wanna be breaking all my rules
I won’t be breaking all my rules all because of you

You know deep down down
This loving you are wanting I no get time for
I don’t wanna be breaking all my rules
I won’t be breaking all my rules all because of you

Girl I say don’t call me your bro
E better make you tell me you no love me
And leave me and I let you go
Say don’t call me your bro
And all the things wey you dey
Talk about me in my place
Ko necessary oh (Ko necessary)

This one man thing
I no fit do (do)
Me I no fit to dey with only you
And if na to change my ways
I no fit do (too)
But still I want you
But still I want you

Bro

Put me in my place
Ko necessary oh

Bro

WRITERS

Uchenna Christian Orji, Shez Annie

PUBLISHERS

Lyrics © Lordmoon

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Coarse Language