See as you come with your daddy
I fit check on your girl's energy
Moti confess i no send anything
When i want to flex i dey flex on these g's
See as you come with your daddy
Hard guy wey dey find pleasure
Make you no follow girl like you be ancestor
She dey see your face but no be that one she treasure
Second generation with baka like transistor
I be hard guy me i no dey take measure
I dey smell nice i still come get sweet flavour
You dey pin your girl for chat i dey pin am for wall
say i dey spit erotic bars look none of us dey pure
Climb the bed your girl drag me reach the floor
Riding like a mercedes here is your queen and more
She be Dora no wonder she like to dey explore
After round six said i changed her who were you before
See as you come with your daddy
Folake no go be bad property
In the night time hit her properly
Ah finesse, that's my own faji
Make your drip style still be jiggy yo!
Wear anything but baggy tho
Anything you want baby i give it tho
Too hot in the house make them on the fan
Make the breeze come down make e blow my fans
only my crush them sef call me hard guy