LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

HTNL (Hard Times Never Last)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Everyday on the grind
Everyday on the grind
Everyday going harder
Blessings for mi yard
Money pump pump pump everyday for mi aza
Hard times never last
So me pray to jah make man no go stagger
Smoke up make me high
Smoke up make me high
Reason nobody matter
You see this life see life
Many won gum body gum body
But when no money no money
I see nobody nobody
You see this life see life
Many won gum body gum body
But when no money no money
I see nobody nobody
I must to shaye today I must to shaye today
Moma jaiye mi eh moma jaiye mi ee
I must to shaye today I must to shaye today
Moma jaiye mi eh moma jaiye mi eh
Every hustle get pay every hustle get pay
Far away ay ay
Been through hell but I don wise
Patiently waiting for my own time
Just wanna made it out the trenches
Pull up in my mercedes
Nothing dem fit tell me ee
Badboi wey no dey gara
You dey hate on me na your yawa
I'm used to this lifestyle
To my bad days I don't wanna go back
You see this life see life
Many won gum body gum body
But when no money no money
I see nobody nobody
You see this life see life
Many won gum body gum body
But when no money no money
I see nobody nobody
I must to shaye today I must to shaye today
Moma jaiye mi eh moma jaiye mi eh
I must to shaye today I must to shaye today
Moma jaiye mi eh moma jaiye mi eh
Every hustle get pay every hustle get pay
Far away ay ay

WRITERS

Oladele Olamide

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use

From This Artist