Lummy G pon deck omi oh yeah
Oh banny you know what I feel for you
Is not what you feel at all
Provide everything you want for you hmm
Oh No go quench for you hunnnmm
Cus nobody fit to treat you the way I wanna do
The way I wanna do for you
Cus nobody fit to treat you the way I wanna do
The way I wanna do for you
Have anybody ever say that to you
Has anybody ever say that to you
So don't ever let them spit on you
You make all other guys stear you
So far you gat me if you like
I don't mind I don't mind
Just come around make I show you life
Just step around make I take you high
Cus nobody fit to treat you the way I wanna do
The way I wanna do for you
Cus nobody fit to treat you the way I wanna do
The way I wanna do for you
The way I'm falling for you
The way I'm feeling for you
Can feel the way I feel for you