Mi working Been grinding,
Been working coz I go make am o
Been working Been grinding,
Been working coz I go make am o
coz I'll be grinding nonstop
Coz I be grinding nonstop
I travel down to ojuelegba
I'm trynna make money for my brothers
So many things wen I don see so far
But I thank the lord say my time no far
I can't give up coz my time e no far oh no
Now that boy wey be Omo Eleja don blow
Wo woo Omo Eleja don blow
Yea yea Omo Eleja don blow
Yeee yee Omo Eleja don blow
(Mi working Been grinding,
Been working coz I go make am o
Been working Been grinding,
Been working coz I go make am o)
coz I'll be grinding nonstop
Coz I be grinding nonstop
Ehhh so many thing wey I don seee ahh
Broo so many times wen I loose sleep o
Steady on the grind we dey chase dreams ahh
But I believe say me I gats win
I just Dey thank God Omo Eleja don blow
Wo woo Omo Eleja don blow
Yea yea Omo Eleja don blow
Yeee yee Omo Eleja don blow
(E don blow baba E don blow )
(E don blow baba e don blow )
(Dem just Dey cho cho cho Omo Eleja don blow )
I travel down to ojuelegba
I'm trynna make money for my brothers
So many things wen I don see so far
But I thank the lord say my time no far yea
I can't give up coz my time e no far yea
I can't give up coz my time e no far