I go dey for you if you give me chance
And I swear I go keep you save when you come around
Cause for you my baby I fight like superman
And I go Dey for u my baby I go Dey for you
Odoyewu obianuju wetin I do you wey make u treat me like fool
Na because of you and the juju wey u do
Baby Girl am stuck on you and I don’t know what to do
I go love you like your mami
See I go love you like your mami
I go dey for you if you give me chance
And I swear I go keep you save when you come around
Cause for you my baby I fight like superman
And I go Dey for youu my baby I go Dey for you
We can fly around town no be je menfou
Doing big things now yea not a problem too
Making money make a choice is it 1 or 2
All the time you and I call it rendezvous
Gat a plan come around 9 for my carrefour
Call your mommy tell your daddy I go marry you
Reminiscing with my baby really all I wanna do
Spread the word all around town
Chioma be my baby perfect lady givam my crown
All the time make me smile honeymoon na prime time
All your beauty goes for ages talkless of a baseline
This my love no Dey tire talking of a lifetime
Not forgetting all our promises of love at bedtimes
U go carry all my babies waiting for the right time
Tell the world we are ready because it was Gods plan
Reminiscing with my baby it was Gods plan
Honeymoon in a limo that one na Gods time
Baby am mad over your talking of runtown
Reminiscing with my baby it was Gods plan
Honeymoon in a limo that one na Gods time
Baby am mad over your talking of runtown
I go dey for you if you give me chance
And I swear I go keep you save when you come around
Cause for you my baby I fight like superman
And I go Dey for u my baby I go Dey for you
Baby give me love yea yea
Baby give me love yea yea
Baby give me love yea yea
Baby give me love na na na
I go dey for you if you give me chance
And I swear I go keep you save when you come around
Cause for you my baby I fight like superman
And I go Dey for u my baby I go Dey for you