LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

You Bad (feat. Tiphe)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Sister sugar
I sabi her
Drop me for here make I call my dealer
Call my dealer
Wiz khalifa
Rolling one jombo for my medulla
I feel the temperature
Girl you hurt
Abena dance for me
Make you jo
All these bad bitches
Go dey envy you
'Cause this kind body oleku
Oh baby jeka soro
Hm kalo koro
Your bunda fit to make man craze
Oun gbemi debe
I wan debe
Huh oun mori bombay
Olomi lo ma re
Olomi ma wo be
Oh girl you bad I can't complain
Your vibe is electric
You got the energy
Shining so bright
You be my remedy
Olomi lo ma re
Olomi ma wo be
Oh girl you bad I can't complain
Your vibe is electric
You got the energy
Shining so bright
You be my remedy
I rate you high
Babe you are my gee
Oh girl this feelings wan kobalize me
My dear
Baby you all I need
Pele ayanfe mi
You no Dey jeopardize it
Ma wo be
Wan be si you na wo ba
Tested trusted
Nwa baby ma wo be!
Hm ma lo te
Oma ba ni layo je
If you love me reckless
Mo ma ko e la ya je
So wetin won sup
If you never want me?
Give you all the love
You not weaker than me
So tell me what is love
You might think I don't see
We go need more
Than the body feel
Ife you dey nut me like am crochet
I put you on replay
I no dey like chess
Maybe na my turn
I no dey like stress
You tell me what you want
And we go stand there
Oh baby jeka soro
Hmm kalo koro
Your bunda fit to make man craze
Oun gbemi debe I wan debe
Oun mori Bombay
Olomi lo ma re
Olomi ma wo be
Oh girl you bad I can't complain
Your vibe is electric
You got the energy
Shining so bright
You be my remedy
Olomi lo ma re
Olomi ma wo be
Oh girl you bad I can't complain
Your vibe is electric
You got the energy
Shining so bright
You be my remedy

WRITERS

Abiodun Abraham, Michael Ayeni

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language

From This Artist