You know how the thing go
And I know dem dey feel us
The money long and e surplus
Too much money no go kill us
And I know dem dey feel us
The money long and e surplus
Everything do we make e surplus
Kama shegbo na dem make us
All the fine girls don dey rush us
Bad belle people no go see us
And I know dem dey feel us
The money long and e surplus
Too much money no go kill us
And I know dem dey feel us
The money long and e surplus
Shey my doings no dey fear you
Wetin you want me I dare you
I make it reign on a daily
But if you follow me go iyen titomi
Omo shade yen dun yato si tomi
The money too much na give and take
And I know dem dey feel us
The money long and e surplus
Too much money no go kill us
And I know dem dey feel us
The money long and e surplus