Baby I hope you no go vex
I don't want want in my head
I don't want want in my head
Libie libie Laba laba ah wey tin dat
Man no fit focus you dey play too much
And you never talk true you dey lie much
Gidi gidi you dey go make you no go crush
Me I no be perfect but I do my best
Baby I hope you no go vex
I don't want want in my head
I don't want want in my head
Gidi gidi you dey go make you no go crush
Me I no be perfect but I do my best
Baby I hope you no go vex
I don't want want in my head
I don't want want in my head