Mark mi success bi logo Nike
Jesus for the boys lawa televise
For this place yes we go show dem
If you know dem abeg make you warn dem
If dem try us we go shock dem
Holy ghost fire na e go burn dem
Oti grant me gbogbo desire
Ebami so fun brother isaiah
Oti grant me gbogbo desire
Ebami so fun brother isaiah
Won fe mu mi leru bi omo togo
Radical lemi mio kin fogo
Tin ba ti spit bars elojoko
Mo gbo pe e fe se competiii
I don drink the blood e dey run the thing
Ha run e lati bi de lu washington