I killing dem giving dem hit on this beat oh
Because you too fine kin ma soro oh
I get money ko ya na ro oh
E ma lo ko yan mi kere eh
Baby wa je ka mestro pour
The way your body vibrate
For your body I go penetrate
Skimpy dress wey dey make me want more
Se you know say want to go low
Give me what you got inside
I just want to feel alright now
Baby wa je ka mestro pour
Baby wa je ka mestro pour