Credit alert this early momo
I dey pray for i pray for ha credit alert

I'm feeling good this early momo
Credit alert this early momo
I dey pray for i pray for ha credit alert
I dey pray for i pray for ha credit alert
One of my paddi tell me say
Na why i dey work so i dem say
Make i fit commot something
If na dem shook i go shook am
If na person dey come i go top am
Credit alert i must get am
This credit alert i must get am
If na pervi dem eh i go peper
If na person dem praaa i go ha
Credit alert this early momo
I dey pray for i pray for ha credit alert
I dey pray for i pray for ha credit alert
Credit alert this early momo
I dey pray for i pray for ha credit alert
I dey pray for i pray for ha credit alert
Money wey dey dirty mouth
Money wey dey shot the mouth
Money wey dey shot the mouth
I say one credit wey go shot many debit
I pray for on banshi wey go be like many debit