LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

FREEDOM

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Soja go Soja come
Omo no matter what
Barack go still remain o
Sugbon awokan oni gbagbo
Say one day me I go catch watin me I dey chase oo
Na the street make me wise up
If you no understand
You no fit relate oo
I'll be ready when it's my turn
No be every body wey start go finish the race
Hustle wey buy you shirt
E fit buy you Ferrari o
Money fit buy you girls
Na less to your priority o
Nigba ti mo bo won'le
Moya crazy for democracy
Money fit buy you fame
Sugbon owo ko'le ra akoko
Many people wanted freedom
But won shina
So ko si na fun won
Many youth wanna speak up
When we speak up
Popo shoot us
Then we gone
Many youth when we speak up
Eh when we speak up
Popo shoot us then we gone
But I pray to jah
Make i no jaaabo oh
Soja go Soja come
Omo no matter what
Barack go still remain
Sugbon awokan oni gbagbo
Say one day me l go catch watin me I dey chase oo
Na the street make me wise up
If you no understand
You no fit relate oo
I'll be ready when it's my turn
No be every body wey start go finish the race oo
Shebi wani, ka ma so ago alago sare
Temi kode shishe
Emi ko le sha la ye
Owo oti ni
Omo'ya mi ko'le rale
Owo oti yeen kedere Oma de ti wa'an rale
Don Julio
Casamingo
Limoncello
To ba gba Wells Fargo
Omo e ko
Olowo ni fe ba to
Owo limoncello
Ninu wellsfargo
Many people wanted freedom
But won shina
So ko si na fun won
Many youth wanna speak up
When we speak up
Popo shoot us
Then we gone
Many youth when we speak up
Eh when we speak up
Popo shoot us then we gone
So I pray to jah
Make i no jaaabo oh oo

WRITERS

MICHAEL YAKUB

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Anger

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity