LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Nobody

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Nobody can love me the way
That you do ay ay ya (ay ay ay ya)
Nobody can love me the way
That god does ay ay ya(ay ay ay )
I go dance for you
Tell my friends bout you
I go sing for you
I go move for you
I go dance for you
Tell my friends bout you
I go move for you
I go sing for you

Na only god wey lift me up (yh yh)
When them people them no know (yh yh)
Call all of my guys them know (yh yh)
Blessings pouring on my soul
I don't need nobody but you
This your love e complete
This your love is for me (ahh)
I don't need nobody but you
I go talk am again
Make them people them know

Nobody can love me the way
That you do ay ay ya (ay ay ay ya)
Nobody can love me the way
That god does ay ay ya(ay ay ay )
I go dance for you
Tell my friends bout you
I go sing for you
I go move for you
I go dance for you
Tell my friends bout you
I go move for you
I go sing for you

Nobody can love me the way
That you do ay ay ya (ay ay ay ya)
Nobody can love me the way
That god does ay ay ya(ay ay ay )
I go dance for you
Tell my friends bout you
I go sing for you
I go move for you
I go dance for youi
Tell my friends bout you
I go move for you
I go sing for you

Waittttttttttt
Which kind grace you pour for me
This your grace e fill my space
People them dey ask whats up
Boy whats up
This your love complete for me
No fit fall my hand
Anytime when I need you around
You dey inside
Dey inside of me
Lord you knowww

Nobody can love me the way
That you do ay ay ya (ay ay ay ya)
Nobody can love me the way
That god does ay ay ya(ay ay ay )
I go dance for you
Tell my friends bout you
I go sing for you
I go move for you
I go dance for you
Tell my friends bout you
I go move for you
I go sing for you

Nobody can love me the way
That you do ay ay ya (ay ay ay ya)
Nobody can love me the way
That god does ay ay ya(ay ay ay )
I go dance for you
Tell my friends bout you
I go sing for you
I go move for you
I go dance for you
Tell my friends bout you
I go move for you
I go sing for you

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion