Anytime wey I Dey think about your smile
E dey be like say make I fly away,
Limme Make I say Wetin Dey my mind
I know you don say many times your name but can I call you mine?
Cause my heart is yours to keep...
But you dey on top the list...
I see as them dey try compete
Dem put San san for my garri o...
E no go fit to work for me o...
For you I fit to do anything (anything for you)
For you I fit to do anything o
For you I fit to do anything o
For you I fit to do anything, for yuh, for yuh, yuh!
I fit do anything for you
She fit to burn down the place when she enter...
Shebi You know the Midas touch,
See na you dey take my pain away...
You high me pass ogogoro o
Cause my heart is yours to keep...
But na you dey on top the list...
I see as them dey try compete
Put San san for my garri o...
E no go work for me no no no...
For you I fit to do anything (anything for you)
For you I fit to do anything o
For you I fit to do anything o
For you I fit to do anything, for yuh, for yuh, yuh!
I fit do anything for you