My life wey me Dey, me no Dey stress oo
This life wey we Dey no be by strength o, or by muscle oo uh,
I Dey my lane, I Dey push my wheel barrow
I take am as e come, no regrets o,
Just do what makes you happy,
Wetin go gimme peace, Peace
(Gimme peace, go gimme peace)
Wetin go Gimme peace, peace
(Gimme peace, Wetin go gimme peace)
Make all my worries cease, cease
Naim me I wan Dey do now.
No matter what you do they call you name names
Living life to please others, Omo na fail fail
Face reality forget about the Blame game
Make them no come see me finish
If you see me dey flex, no Dey reason
‘Cause When I was down, you been no Dey around to uplift me...
(Nobody really know Wetin them dey do)
Just do what makes you happy, happy
(Enjoy your life my padi yeah)
Wetin go gimme peace, Peace
(Gimme peace, go gimme peace)
Wetin go Gimme peace, peace
(Gimme peace, Wetin go gimme peace)
Make all my worries cease, cease
Wetin go gimme peace, Peace
Wetin go Gimme peace, peace
Make all my worries cease, cease
(Wey go make all my worries cease)
Naim me I wan Dey do now.
Wetin go gimme peace yeah...
Naim me I wan Dey do now!