Many Many, many things wey no be like e seem
Promises wey be say person no Dey fit to keep
Money reach now, all of them go begin speak Chinese,
cnd them go do you Jet Li, e go be like film trick o
Everybody Dey shade their own market
Different face with their own problem,
To find green grass, you go face serpent
Na you hold yam, Oya wey machete?
Everybody Dey shade their own market
Different face with their own problem,
To find green grass, you go face serpent
Shey na something wey go pay? No invoice
Wey go stay one place, No be Wetin go dey go up and down like Bitcoin.
The matter long, e get many legs o
millipede, if you see wetin man reasoning, this ministry tough pass military,
Even Biliki sef no go let make Billing kill am
cnd reason this mata reach ground,
E dey gimme migraine and the thing loud,
You go hear am from Ibagwa-ani down, till e reach town
Everybody Dey shade their own market
Different face with their own problem,
To find green grass, you go face serpent
Na you hold yam, Oya wey machete?
Everybody Dey shade their own market
Different face with their own problem,
To find green grass, you go face serpent
Gently down the stream oh nuh