LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lazy man (feat. Tenpenny & Josh)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Make you no see me, as a lazy man
I do my best oh
Make you no see me, as a lazy man
I do my best oh
Make you no see me, as a lazy man
I do my best oh
(aaaaaaah)
Make you no see me, as a lazy man

From Monday to Sunday
From January to December
Them say pikin wey no get person
Na him suppose be the lesson

As we dey grind oh
We dey move with the vibes oh
As you dey see am
We dey move in the lines
(Eh eh)

Make you no see me, as a lazy man
I do my best oh
Make you no see me, as a lazy man
I do my best oh
Make you no see me, as a lazy man
I do my best oh
(aaaaaaah)
Make you no see me, as a lazy man

Many people tell me for my face.
Say me no go see better days
Frenemies coming as my friends.
I prayed for mercy, i prayed for grace.

Small talk you don dey underrate
Omo! Them go use you dey play
Wetin man see, Wetin man face
Make me steady dey chase the pay eh

Make you no see me
As a lazy man (wowo) (aiiii)
Make you no see me
As a lazy man (ON GOD)

WRITERS

Tenpenny Martindiv

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion