Do me like piston and rings
Number seven for my jersey
I no go do you malpractice
When i see you, with another person.
No be say i no trust you oh
Cause same hand wey drive motor fit to drive machine.
Girl you dey for site, for 1st artillery (ph)
So i fit get the money just to make you happy (ye ye)
Everyday balling like ronaldo
The way your body go down low
Make abino red like tomato
All the way from ASA to obodo oyibo
Everyday balling like ronaldo
The way your body go down low
Make abino red like tomato
All the way from ASA to obodo oyibo
No matter wetin you do me say me i no go mind oh (I no go mind oh)
You too dey sweet me like i dey drink my milk and my garri oh (Milk and my garri oh)
I love you plenty oya baby gwa'm afa gi oh
Everywhere green like the house of rep
Everywhere green like the house of rep
When i see you, with another person.
No be say i no trust you oh
Cause same hand wey drive motor fit to drive machine.
Girl you dey for site, for 1st artillery (ph)
I'll go to work oh, so i fit get the money just to make you happy (ye ye)
Everyday balling like ronaldo
The way your body go down low
Make abino red like tomato
All the way from ASA to obodo oyibo
Everyday balling like ronaldo
The way your body go down low
Make abino red like tomato
All the way from ASA to obodo oyibo