diana follow follow me oo oh oh oh
you no say this your love day maya maya me oo oway. diana follow follow me oo oway you know say this your love day piri piri me oo oway eh. na you go be my lover I no go let you suffer
say na you go be my honey oo baby oo I no go let you suffer. I see the beauty in your eyes I feel the remedy in your cry tune. I see the Rambo in your eyes into
you be my diver you be my sliver you day hold me for joromi see make I handle you. monini monini you no go lack oo mojuro moruro yes I love you with my passion oh yeye oh baby o.
diana follow follow me oo oh oh oh you know say this your love day maya maya me oo oway diana follow follow me oo oway you know say this your love day piri piri me oo oway eh. oh diana sweet banana I go give you vanilla course you make me day shiver so let me be your hand bag be your last card I be your ATM matching. you know I love you with my passion oh oh wowo you be my language oo oh princess diana follow follow me oo oh oh oh you know say this your love day maya maya me oo oway diana follow follow me oo oway you know say this your love day piri piri me oo oway na you go be my lover inye eh I no go let you suffer say na you go be my honey oo baby oo I no go let you suffer