LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bother

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
My desires
Dey give me pressure
So many times wey I dey worry
E no put food for my table or money for my pocket
Help me focus
I no wan dey bother
I no wan dey bother
For wetin dey cause wahala
Make my mind no dey there
Help me focus

I no wan dey bother
Dey brother

I see it I feel it
Wetin GOD talk no be village
Na the whole world HIM put for my hand
Make I take am prosper
From the gutter
Grace pull me over
Now blessings shower on me

WRITERS

Marvel Osahon

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion