Mi teshi leebi mankpa breakfast in bed
Ataa Oko otashi oker efee bo feo
Me ne odo yewu yedi odo fine fine
Go find a gal yeah (Go find her ey mese go find her)
Mese go find a gal yeah yeah (Go find her ey oya go find her)

I like how your sister treat me well o
See my brother yeah yeah yeah
Go find a gal ey (Go find her ey mese go find her)
Mese go find a gal yeah yeah (Go find her ey oya go find her)
Go find a gal yeah (Go find her ey mese go find her)
Mese go find a gal yeah yeah (Go find her ey oya go find her)
Anytime anytime anytime o
Me and my gal we dey facetime o
I dey love you no be joke o ey
Babe gal make we chop the love o
Woman you be my super-woman
You get the sauce wey i get the juice o
Boys dey wish say them go touch you eh
But ebe only me wey dey touch you and love you
So make them go find a gal
Mese go find a gal yeah yeah
Go find a gal yeah (Go find her ey mese go find her)
Mese go find a gal yeah yeah (Go find her ey oya go find her)
Go find her ey mese go find her
Go find her ey oya go find her