Aanu morigba Ahhhhh ah ahh
Emi Omo ogbon moya mu taje ro
Only me for the jungle yeee
No supporter Koma si helper rara ra o
We dey hustle for the big raba o
Where you dey go some people dey come from
Where money dey you go see me I go dey there eh
If you dey play make you stay there
It's been a while ti mo sa nle
Kin mase kabamo pe mo waye
As I dey hustle mo nfi ewe reason
I dey beg fame no go poison me
Aanu morigba Ahhhhh ah ahh
Ah no go die with it's my time
Germany no far na me no guide
Ah no go die with it's my time
Germany no far na me no guide
Where you dey go some people dey come from
Where money dey you go see me ah go dey there eh
If you dey play make you stay there