Weitin Idan do why you dey find Idan
Leyin Idan temi, Idan ti tan
Idan no dey beg for linkup
Na everybody wants to meet Idan
Idan fe make e k'aiye le gbo
Sapa lo do Idan k' amarimo
Idan no dey beg for linkup
Na everybody want to meet Idan
Ki gan lon so Shey be na long time
Shey you know when me don start?
Ye! Kin Ko gbo npe Ommor the money don drop
E fun mi ni Hennessy, e fun mi ni azul
Kin gbo pe Omorr the money don drop
Weitin Idan do why you dey find Idan
Leyin Idan temi, Idan ti tan
Idan no dey beg for linkup
Na everybody wants to meet Idan
Idan fe make e k'aiye le gbo
Sapa lo do Idan k' amarimo
Idan no dey beg for linkup
Na everybody want to meet Idan