When e go better nobody to fun mi l' answer
I Keep facing challenges but kamu ni mo gba
Many people dey for street boy been suffering since 14
Ati bu ose sori gan still yet client no dey listen
(Leave me make Ah reason)
(Innocent dey for prison)
I say make ah take am easy
But e be like pe oluwa o ri mi
(E be like oluwa o ri mi)
Baba mimo make you see me
(Shey bi Shey bi iwo lodaa)
Make dem no shame me joor
The suffer be like 5 rounds
(Baba show me mercy cruising in my Bentley)
(You know I'm not lazy hustle 24 steady)
Ema fOmo we Omo jor won jora won
When e go better nobody to fun mi l' answer
I Keep facing challenges but kamu ni mo gba
Many people dey for street boy been suffering since 14
Ati bu ose sori gan still yet client no dey listen
(Leave me make Ah reason)
(Innocent dey for prison)
I say make ah take am easy
But e be like pe oluwa o ri mi
(E be like oluwa o ri mi)
Baba mimo make you see me
(Shey bi Shey bi iwo lodaa )
Make dem no shame me joor
The suffer be like 5 rounds
(Baba show me mercy cruising in my Bentley )
(You know I'm not lazy hustle 24 steady)
Are you! Are you!! Are you not entertained