LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Grow

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ya ah ah ah ah aaah
Yah yah yah
Don't think toomuch about people
Who do not care about you
No man di want fi di help you when you are down nor nor
Them want di jump fi your conner
When you are rich man nor nor nor
If you know where you are going
You should remember your are alone

So we go go grow oh
So we go go blow yeah
So we go go grow oh
So we go go blow yeah

We go makam
We no die die
We go makam
We no go die yoh
We go makam
We no die die
We go makam
We no go die yoh

Eh
Eh
Eh
See

Fake friends dey give man pain
Them want to give you punch
Them don't want fit di run your race
But them want fi di rate you on 10

Jah oh jah oh
Jah oh Jah
Jah oh Jah oh
Jah oh Jah

Don't think too much about people
Who do not care about you
No man di want fi di help you when you are down nor nor
Them want di jump fi your conner
When you are rich man nor nor nor
If you know where you are going
You should remember your are alone

We go makam
We no die die
We go makam
We no go die yoh
We go makam
We no die die
We go makam
We no go die yoh

You know what I'm saying
Master Roboster
Don't know

WRITERS

Titus Diang

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence