All the girls dey ma wan shege
All the girls dey ma wan shege
All the girls dey ma wan shege
Baby I go take care of you pass nanny
All your problems I know say solution na ego
And you are beautiful too
Girl I wanna love you well
I know you fell in love but nobody caught you
But I got your body oh mama
My baby sicker mi odo oh mama
Na you wey go chop all my money oh mama
I like this your body oh mama
My baby sicker mi odo oh mama
Na you wey go chop all my money oh mama
Girl I want to know who be who who
Most of your friends na balloon
And you are beautiful too
Girl I wanna love you well
I know you fell in love but nobody caught you
When I got your body oh mama
My baby sicker mi odo oh mama
Na you wey go chop all my money oh mama
I like this your body oh mama
My baby sicker mi odo oh mama
Na you wey go chop all my money oh mama
I'm gonna stick with you like a bamboo
Pepper the rest you are my bamboo
Are you getting I go let you know
When I got your body oh mama
My baby sicker mi odo oh mama
Na you wey go chop all my money oh mama
I like this your body oh mama
My baby sicker mi odo oh mama
Na you wey go chop all my money oh mama
You know say I go shashamura
Shashamura shashamura baby