Make I tell you Wetin Dey my mind
Many things wan Dey killi my vibe
On a low low me I still Dey grind
Many situations but me I no Dey tire yaya
As omo ikorodu money I Dey find
But I no Dey give them eye
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Going 240 on my lane ohhh
Going 240 on my lane ohhh
Smoking hot yea no man can touch
Me I stand fit and I mind my turf
Anybody try me I push am comot
No bad vibes allowed I no want
But still I get some things wey Dey bother me ah
Sometimes me I no fit sleep
and I know God ihh Dey cover me ahhh
All them bad belle no fit reachh
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Oh lord save me from this life that I live
People be faking and smiling
Guide me when enemies Dey find me
Pour your blessings all upon
Going 240 on my lane ohhh
Going 240 on my lane ohhh