LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Shade (feat. J Lollz)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I'll never let any man take my place
Me cheetah dem no fit run my race
Ti won ba wa tele, dem no fit come again
Gone were d days wey dem fit underrate
Bad energy no dey come ma way
Bad Belle man no dey bother me
Me call on Jah make He cover me
From enemies and dem Ogbanje
Me no fit fight, no fit combat
But demma make envy the normal game
Na me know my start, Na me know my pain
And all the things I endured on bad days
So, giving all me na my normal thing
Under the sun and then, under rain
But demma envy when they know my gain
Dem no fit touch me, coz I'm under shade
Gbagbakugba gba
Orimi ogbagbakugba gba gba
Gbagbakugba gba
Orimi ogbagbakugba gba
Jehovah cover me
Gba! Orimi ogbagbakugba Gba
He cover me under shade
Gba orimi ogbagbakugba
Gba gba gbagbakugba... gbagbakugba
Because these niggas tall they looking down on me
But I still work all night till it dawned on me
That If I keep moving Imma ball on em
As long as God got me I'm not bothered man
See Success is a journey not a destination
And I've been on the road still going through stages
At a gradual pace
I just dey run my race
And this little light of mine gon shine yo faces
If it's rainy it'll be sunny
Turn a night into the morning
Never stop yourself from running
Gotta keep the fire burning
Gotta answer to your calling
Have some fun while you are working
Life is better when you live it
So I just laugh when shit is funny, cause
Gbagbakugba gba
Orimi ogbagbakugba
Orimi o gbagbakugba o
Gbagbakugba gba
Orimi ogbagbakugba gba
Jehovah cover me (Jehovah cover me...)
Gba! Orimi ogbagbakugba
He cover me under shade
Gba orimi ogbagbakugba
It's Mcare on the beat o, file coded oh ah eh
Gbagbakugba

WRITERS

Joseph Oyeniyi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity