I be cool guy but mo ja gan
If it's not sweet, then its not my song
Though I'm still hungry for perfection
But I no go lie jhor me self dey try gan
You haters if you like buy gun
Morning and night me dey call my Lord
I stand on hard rock not one nylon
Life no hard na we dey apply force
Arrangement dey dis life na turn by turn
E go be for us but na one by one
If dem wey rush and dey die, mi o ko ba won
My sweat neva dry and my hope no go die
Coz Jah no dey die and my spirit is high
And I'm still coming hard
If you don't like the guy
Ti mba ko apala won a gbo
Ti mba ko high life won won a gbo
Ti mba tun ko hip hop won a gbo
Ti mba ko dancehall won a gbọ
Jabo lori afrobeat won a gbọ
Ti mba ko trap gan won a gbọ
I no kon here dey form I know all that I've been through jhor
Been in the game like Konami for years, no be two jhor
You fit get your fav I know right but iyen o ma ni itumo
If you appreciate good music, you go like mine nothing more
Gbogbo hood gbogbo corner gbogbo party ni won ti mo
Mcare toh bhad na the man dem dey jam, no rumour
Gbogbo hum gbo gbo hen gbogbo huh ni won fi lo
Mba, mo focus bi camera tan fe fi ya gomina
I've been training and I'm learning to give melodies to my lovers
my strength my tears and sweat never to disappoint my lovers
Tan ba gbo hehehe won mo Mcare lofe bo sha
Omo ase ti o gbo Mcare efile Eko lofe ko sha
Na simple maths oya resolve this and evaluate
O tun le go further gan to explain and expatiate
As I dey drop classic jams wey no dey devaluate
Any beat any style I gat you all entertained
Ti mba ko apala won a gbọ
Ti mba ko high life won won a gbọ
Ti mba tun ko hip hop won a gbọ
Ti mba ko dancehall won a gbọ
Jabo lori afrobeat won a gbọ
Ti mba ko trap gan won a gbọ