Oh my God it's McKoy sounds
Roll me up like a rizzler eyah
Me I wanna take u to Malaysia eyah
Mawo bo shey fine are you from London
I go buy you Louboutin shoes
Louis Vuitton pelu Christian Dior
I go buy you Louboutin shoes
Louis Vuitton pelu Christian Dior oshey
Pamurogo timu rogo timu rogo ti rogo
Omo mefa bami lalejo eyo ti shey yi si o
Kin je iyan kin je iresi afomi werere
Ye eh this your yansh is big like a trailer
That's why I wanna hold ya
That's why I want to hold on
Make I totori your body oh baby
Onome make I totori your body
Roll me up like a rizzler eyah
Me I wanna take u to Malaysia eyah
Mawo bo shey fine are you from London
I go buy you Louboutin shoes
Louis Vuitton pelu Christian Dior
I go buy you Louboutin shoes
Louis Vuitton pelu Christian Dior oshey
Pamurogo timu rogo timu rogo ti rogo
Omo mefa bami lalejo eyo ti shey yi si o
Kin ye iyan kin ye iresi afomi werere
Ye eh this your yansh is big like a trailer
When your body touching my body
E dey be like say wire red and blue ti kan ra won