LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

YANGA

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Stereo...

Turna leleh
Em call me Meekturna

Girl you no need all these yanga
Cause i love you die
Maami you kan dey gaapa
And every chance i want your waist
Smiles upon your face
So have been crushing on you babe
Sample you no delay
Sha rora rotate
Jemila oh baby
From nothing to something
Girl your backside e dey bombey
You put me on a vibrate
For my head i dey fluctuate
Lowokan oti certain
For your sake ama fa case
Oti mu ori mi bombey
Big bumbum wey dey throwey
Abonsun you no dey look face
No go price wetin you no go fit pay
Tobansun loma muje
Other guys kan try me i capable
Girl i wanna let you know
Be my own
Can i be your super hero

Say Never never never
Orekewa you bad
Shey kama rira later
I want to be your lover
Say Never never never
Orekewa you bad
Shey kama rira later
I want to be your lover

Call your daddy and call your mummy
Aunty ruth wan tanmi
She want to carry booty come for me
Lifestyle she want to feel zaddy
Shawry no send anybody
Side chick shebi e better soapy
I'm not about felony
It's alright It's okay
You feel good am okay
Yeah, we gon be okay
Everything cool we jeun soke
Oshamo Aboja !
Selense kalo wa okay
Girl i wanna let you know
Be my own
Can i be your super hero

Say Never never never
Orekewa you bad
Shey kama rira later
I want to be your lover
Say Never never never
Orekewa you bad
Shey kama rira later
I want to be your lover

Never never never never never
Say never never

WRITERS

Hammed Adedimeji

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence