LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Grace

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Mendo Rolly Rolly Roll, they dont know ***
You know me I be coming from the down down side you know
If I never get them know
If I com go get them know oooh no
Mak I no go fall mak I no go slack oh no
Person pikin got to chop oh no, got to chop oh no oh oh
Shey you understand wetin I dey feel my Gee
So many times I no get shishi, so many times for the ghetto street
I dey come from a different background
I no get and so I no fit back down
Go hard or you go home now, for the street mak you trust no one
Keep your gaze no dey loose focus
No be everytime you suppose to show off gon
Only wetin you sow you go reap
I dey pray mak e grace always cover me my Gee
Keep your gaze no dey loose focus
No be everytime you suppose to show off gon
Only wetin you sow you go reap
I dey pray mak e grace always cover me my Gee
So many things in my head ringing
No ice on neck I no get bling bling
Watch out for me I'm the next big thing
On your TV wey you fit see me
For school me I no carry first, for street me I dey try my best
No go think say you go fit stop me
Only me fit compete with me
You know e no easy for money to come
I just wanna know how the money dey go
I just wanna know where the money dey go
I just wanna know how the money dey flow
This life wey you come jeje
This life wey you come jeje o
No go play with your life tete
No go play with your life tete o
Keep your gaze no dey loose focus
No be everytime you suppose to show off gon
Only wetin you sow you go reap
I dey pray mak e grace always cover me my Gee
Keep your gaze no dey loose focus
No be everytime you suppose to show off gon
Only wetin you sow you go reap
I dey pray mak e grace always cover me my Gee

WRITERS

Ahmed Afolabi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Religion