Up in the club with the girlie and gees and you know whatsup
Where the girl with that big panda mak she jo mak she dance on top
Cuz I be bad boy commando mak I chop clean mouth comot
Tell me how e dey go mak I know mak I know whatsup
Fine girl oya wete bring something
Fine girl shey you know say
Fine girl shey you know I need something
Mò Gbònó feli feli bi amala to jino gon gon
You know me I be Don gon gon
Anything you want me I get am gon gon raba raba ribi raba riba raba oh yeah
Mò Gbònó feli feli bi amala to jino gon gon
You know me I be Don gon gon
Anything you want me I get am gon gon raba raba ribi raba riba raba oh yeah
Baby girl I know you love my style
Come mak I give it to you all night
Girl you cause go slow, na this your back cause go slow
I go like spend all my ego for your kolo
There are two little black bird sitting on the wall
One name Doaboy one name skele
Baby ma lo oya make we shere ahhhhh
Mò Gbònó feli feli bi amala to jino gon gon
You know me I be Don gon gon
Anything you want me I get am gon gon, raba raba ribi raba riba raba oh yeah
Mò Gbònó feli feli bi amala to jino gon gon
You know me I be Don gon gon
Anything you want me I get am gon gon raba raba ribi raba riba raba oh yeah
I get more money mak you know oh oh
If you love me let know oh oh
Vibe on vibe baby jo oh oh
Sister Montana come around mak I spend you dollar
Shey you know you're my heart desire
Lola Montana your back na fire o
No bother I get the dollar o
Ladder Ladder, enter my Honda o
I get dollar, no dey bother aiii