Mami shake it all about every minute and seconds
Girl your body make a badda man colo oh no no
O girl your body gbon gbon gbon
Girl I like your ileke idi o
Girl I like your ileke idi o
Look at me and sit pon it
I go be your man for real
Look at me and sit pon it
I go be your man for real
I no go ever leave you never
I no go ever leave you never
Baby I go spend you dollar
Even though na pounds you worth am
Even though Na pounds I get am ye ye ye
Girl I like your ileke idi o
Girl I like your ileke idi o
Look at me and sit pon it
I go be your man for real
Look at me and sit pon it
I go be your man for real
Girl I like your ileke idi o
Girl I like your ileke idi o