Teterete tiriteterete tiritaran o
Blow me the Taran o lelelelele o
Ohai Id cleff on the beat
The God when I dey serve e no fit let me down
Emi omo ologo oh Omo ologo
Emi omo ologo yeh Omo ologo
Anywhere I dey I must to surely shine
Irawo oooo yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
When you one spoil my own
I be lion and I nor fit chop grass Uza
Anointing dey for my head o
Anything when I touch na confirm oo
Any bad Dem dey plan no be my head
Any bad Dem dey plan no be my head oo ehai
Emi omo ologo oh Omo ologo
Emi omo ologo yeh Omo ologo
Anywhere I dey I must to surely shine
Irawo oooo yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Only God naim dey give me wetin I get
Sometimes I dey make mistakes
That's why I be human being o
If I get I no get I give thanks I no vex
Cause I know say my God no go let me down
Anointing dey for my head o
Emi omo ologo oh Omo ologo
Emi omo ologo yeh Omo ologo
Anywhere I dey I must to surely shine
Irawo oooo yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah