Baby o, You be my number one
If no be you, I no go surrender
All the jobs I dey do for your sake make me feel tender
Only you make my heart bitter
So for your matter I go go sanko
Girl for your matter I go go sanko
The same feeling I've been feeling
The same song that I've been singing
All the things wey dey do me
I swear to God e dey sweet me
Forever with you cause I be winning
Love mate my love for you got me tripping
Baby o, You be my number one
If no be you, I no go surrender
All the jobs I dey do for your sake make me feel tender
Only you make my heart bitter
So for your matter I go go sanko
Girl for your matter I go go sanko
Girl for your matter I go go sanko
Girl for your matter I go go sanko