LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Low key

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
On a real day na you be only Girl I be seeing
Oya gimme me on a tuesday
Na you be only girl I be kissing
Oya gimme on a wednesday
Without you omoge I be Nothing
We can do it on your birthday
Aah shawty baby birthday
The way you smiling
Girl E dey bring joy
So my baby girl make you no Take me for a boy
For your sake baby girl I dey Wear polo
Bad girl gimme love No dey Gimme kolo
Baby gimme on a low key yeh
Baby gimme on a low key yeh
Confusion
Gimme confusion
Baby gimme on a low key
MG baby oh
Chop money oh
Baby call me oh
Spend on you like your daddy Oh
MG baby oh
Chop money oh
Baby call me oh
Spend on you like your daddy Oh
The way you smiling
Girl E dey bring joy
So my baby girl make you no Take me for a boy
For your sake baby girl I dey Wear polo
Bad girl gimme love No dey Gimme kolo
Baby gimme on a low key yeh
Baby gimme on a low key yeh
Confusion
Gimme confusion
Baby gimme on a low key
Baby gimme on a low key yeh
Baby gimme on a low key yeh
Confusion
Gimme confusion
Baby gimme on a low key

WRITERS

Miracle Okoro

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual