After many years when I don go through pain
The type of pain wey I no pray to see again.
I don make up my mind to love you till the end.
‘cos You alone stayed with me all through all the years.
Many people promised to love me till the end.
Say dem go stay with me no matter wetin come.
But as the time dey go dem all just disappear
But You alone stayed with me all through all these years.
Jesus, You be my best friend.
I go follow You until the very end.
B’cos of say, You no dey play me Wayoo o
Follow You until the very end.
Even when the cares of life dey weigh me down.
And e be like no one dey look my side.
Na your love. Your grace. Your hand dey help me stand.
You alone stay with me all through all these years.
Who’s closer than a brother.
Your love has kept me (from)
Who’s closer than a brother.
Jesus, You be my best friend.
I go follow You until the very end.
B’cos of say, You no dey play me Wayoo o
Follow You until the very end.
Jesus, You be my best friend.
I go follow You until the very end.
B’cos of say, You no dey play me Wayoo o
Follow You until the very end.