LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Ojoro 2

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Dem say Dem say the Blessing wey you do OJORO OJORO OJORO

You will marry
They will marry you

Eh chiehhhh
FarabaLe loni groove yii groove yii

Mo'fe gba ball wo'le but oje'rin nii
Baami lo'ke yen gan lo'ka si goal
Aruwo pe o'o fine oti'ele but baba mi yen lokasi'bo
Wetin suppose dey gbomi'lemi everyday baba mi yen lodasi'jo now
See this western boy wey dey ball ah no Taribo

Oh ba-di-way e many be like water eh

Oh uh ba-di-way e many be like water eh

As e dey sweet us oh
[Ayoyo]
E no go pain us oh
[Ayoyo]
Dem know us before
[Ayoyo]
E don better pass before
[Ayoyo]

Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy give him victory Ojoro
The girl is fine fresh and beautiful Ojoro

This OJORO This OJORO This OJORO you do for me e good oh

Modupe
[Ese Ese Baba]
Modupe sir
[Ese eh eh eh eh eh Ese Baba]
You too dey do do do
[Ese]
I gat to say say say
[Ese Baba]
As you dey do do do
[Ese eh eh eh eh eh]
I gat to say say say
[Ese Baba]

Dem say Dem say the Blessing wey you do Ojoro
Dem say Dem say Salvation wey you do Ojoro
You bless the boy give him victory Ojoro
The girl is fine fresh and beautiful Ojoro

This OJORO This OJORO This OJORO you do for me e good oh

O soro mi dayo
[Ese]
O nu omije mi nu
[Ese Baba]
O pamilerin
[Ese eh eh eh eh eh]
ANJOLAOLUWA
[Ese Baba]
ANJOLAOLUWA
[Ese]
ANJOLAOLUWA
[Ese Baba]
ANJOLAOLUWA
[Ese eh eh eh eh eh Ese Baba]

WRITERS

Michael Olayinka

PUBLISHERS

Lyrics © AFRO SOUNDTRACK

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence