LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Erima

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
9 to 5 just to get that paper
Biggie man wey no wear agbada
For your love I go do rewire
Make my matter no go turn to yawa oh
Sugbon
Kilomode mo
Kilomode mo
Kin' ma Jaiye mi
Kin' ma gbowo mi
Kin' ma Jaiye mi
Kilomode mo
Kilomode mo
Kin' ma Jaiye mi
Kin' ma gbowo mi
Kin' ma Jaiye mi

Where you dey Erima
You got me looking for the money
Where you dey Erima
You got me lost in my ways
Where you dey Erima
You got me lost in my ways
Where you dey where you dey

Where you dey Erima
You got me looking for the money
Where you dey Erima
You got me lost in my ways
Where you dey Erima
You got me lost in my ways
Where you dey where you dey

Got Six figures in dollars
Six figures in naira
Dolce and Gabbana
All my ni$%as are ballers
Man dem put a gun on me
Them try to put a hold on me
Those ni$%as wey dey ball on me
Right now they wanna murder me
Sugbon
Kilomode mo
Kilomode mo
Kin' ma Jaiye mi
Kin' ma gbowo mi
Kin' ma Jaiye mi
Kilomode mo
Kilomode mo
Kin' ma Jaiye mi
Kin' ma gbowo mi
Kin' ma Jaiye mi

Where you dey Erima
You got me looking for the money
Where you dey Erima
You got me lost in my ways
Where you dey Erima
You got me lost in my ways
Where you dey where you dey

Where you dey Erima
You got me looking for the money
Where you dey Erima
You got me lost in my ways
Where you dey Erima
You got me lost in my ways
Where you dey where you dey
Where you dey Erima

Erima Erima
Erima you are wicked
Erima you are heartless Erima
Where you dey where you dey
When I dey hustle for money
Where you dey where you dey
When I dey hustle for money baby

Where you dey Erima
Where you dey
Where you dey Erima
Where you dey
Where you dey Erima
Where you dey
Where you dey where you dey

Where you dey Erima
Where you dey
Where you dey Erima
Where you dey
Where you dey Erima
Where you dey
Where you dey where you dey

Erima Erima
Erima you are wicked
Erima you are heartless
Where you dey where you dey

WRITERS

Timilehin Osikoya

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence