If u call on me I'm gon show
Make I put u for my design
No be Cho Cho Cho, na bank roll
Make I give u love and paper
Baby girl u drive me psycho
Why u looking like my desire
Whyne am go down low inside my bed
Whyne am go down for me my bebe
Whyne am go down low inside my bed
Whyne am go down for me my bebe
Oh my dear, my girl, my rhythm and blues
Make I rompompom and shake oo
Left, right then she break
Make me loose my Steeze and
Baby girl I want u tonight bebe
She say boy I wanna feel u tonight
Baby girl I want u tonight bebe
She say boy I wanna see u in that bed