I come alive when you hold me
Even your eyes still dey wow me
The mystery inside is intriguing
Open your heart to receive me only you
If I no see you for a day
If them try to take you away
I no go ever ever let you down
This one when I talk so nor be lie
Abeg nor try to deceive me
So breathe girl nor dey fear
So breathe I'll be right here
I nor go ever leave your side
If I no see you for a day
I nor go ever ever let you down
Wen wan try to take you away far away
Lump in my throat if I no see
If them try to take you away
No be lie no lie no lie no