Anything you want I dey buy for you
Anything I buy I dey buy for two
But I no dey happy with your waka
If you want to leave abeg go
Me I no want make person hook for my neck o
I no fit cope with your matter
If you don't know, you be delilah ah
Oluwa safe me from delilah ah
Delilah (Laila-Laila-Laila-Ahah)
You said you want Givenchy
And you know what am capable of
You said you want Louis Vuitton
You dey ask for my Bentley
Omo tiko jiya tolowun gbon, tani teacher re o
If you don't know, you be delilah ah
Oluwa safe me from delilah ah (Delilah)
The day I set my eyes on you, morope omo dadani
Miomo pe akotile tani, morope omo dadani
The day I set my eyes on you, morope omo dadani
Ona tijin kinto mope ina njo lorule
Anything you want I dey buy for you
Anything I buy I dey buy for two
But I no dey happy with your waka
If you want to leave abeg go
Me I no want make person hook for my neck o
I no fit cope with your matter
If you don't know, you be delilah ah
Oluwa safe me from delilah ah (Delilah)