LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

AGENDA

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(need you need you close
no dey do aseju
put am for my table ooh)
Forget agenda
Make you forget agenda
I’ll give you lamba
Make I dey give you lamba
Forget agenda
My baby forget agenda
Collect my number
Make I dey feed you lamba
Verse 1
Everyday me dey on speed
Tori e mo gbe lappy
Will you be my Shayla
Girl you be my jailer
But you no gatts set me free
Hustle cos I no fit to sleep
I swear you go gbadun me on G
I’ll buy Moschino put you on steeze
Sun mo mi baby please
Baby sun mo mi
Always on go go
Always on go go
24/7
Me I dey fire like Sango
Hmm
I am always on go go
Toba ri mi o r’ogo
Emi omo logo
Won ri mi won ya photo
Oh no
Forget agenda
Make you forget agenda
I’ll give you lamba
Make I dey give you lamba
Forget agenda
My baby forget agenda
Collect my number
Make I dey feed you lamba
Bum Bum
Bum Bum
Bum Bum with ileke
Bum Bum
Bum Bum
Bum Bum
Dey call me and I go conform
Moladun
Moladun
Ko ye ka ma soro je ka gbaladun
Moladun
Gba El Classico
Ko ye ka ma soro
Let’s go to my room
Always on go go
Always on go go
24/7
Me I dey fire like Sango
Hmm
I am always on go go
Toba ri mi o r’ogo
Emi omo logo
Won ri mi won ya photo
Oh no
Forget agenda
Make you forget agenda
I’ll give you lamba
Make I dey give you lamba
Forget agenda
My baby forget agenda
Collect my number
Make I dey feed you lamba
Forget agenda
Make you forget agenda
I’ll give you lamba
Make I dey give you lamba
Forget agenda
My baby forget agenda
Collect my number
Make I dey feed you lamba

WRITERS

Oluwadamilola Adedolapo Aminu

PUBLISHERS

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

None